afamako

Revision as of 18:59, 30 November 2020 by 160.152.249.27 (talk) (→‎Naija)

Naija

Alternative forms

Etymology

From: Niger-Delta

Pronunciation

  • àfámàkò

Play Play

Adjective

Na wetin person dey do wey gain no dey

    • di woman na heavy afamako she be, beta aproko work na im she sabi dey do up and down.  — (NSC_Legbeti_2020. The woman is a gossip. She goes about wasting energy on gossips)
    • {{ux|dv| Wetin man go do? I know say na afamako work but make person sha manage am.|(NSC_Legbeti_2020. I know the remuneration is poor but I will manage the job)}
    • You no dey see di yeye afamako work wey you do?  — (Cant you see the energy-consuming but shoddy job you did?)

Synonyms

Translations

  • English: A poorly remunerated job.