afamako
Naija
Alternative forms
Etymology
From: Niger-Delta
Pronunciation
- àfámàkò
Adjective
Na wetin person dey do wey gain no dey
- di woman na heavy afamako she be, beta aproko work na im she sabi dey do up and down. — (NSC_Legbeti_2020. The woman is a gossip. She goes about wasting energy on gossips)
- {{ux|dv| Wetin man go do? I know say na afamako work but make person sha manage am.|(NSC_Legbeti_2020. I know the remuneration is poor but I will manage the job)}
- You no dey see di yeye afamako work wey you do? — (Cant you see the energy-consuming but shoddy job you did?)
Synonyms
Translations
- English: A poorly remunerated job.