Difference between revisions of "afang"
(→Noun) |
|||
(4 intermediate revisions by 3 users not shown) | |||
Line 1: | Line 1: | ||
==Naija== | ==Naija== | ||
− | |||
− | |||
− | |||
===Etymology=== | ===Etymology=== | ||
− | + | From Efik: ''afang'' (''soup'') | |
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
− | * | + | * áfàn |
+ | |||
<sm2>Pcm-ng-afang.f.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-afang.f.ogg</sm2> | ||
− | <sm2>Pcm-ng-afang.m.ogg</sm2> | + | <sm2>Pcm-ng-afang.m.ogg</sm2> |
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
− | + | * One kind soup wey be sey na Efik and Ibibio people get am. De dey use plenty vegetable and periwinkle take dey cook am. | |
− | + | :* {{ux|dv| If you go Calabar you no chop '''afang''' na you [[loseguard]] yoursef o.|( If you go to Calabar and you don't have afang soup, you have done yourself a disservice.)}} | |
− | + | :* {{ux|dv| ''afang'' soup and pounded yam, e dey too make sense. |(Afang soup and pounded yam are a really good combination.)}} | |
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | * | ||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
− | * English: | + | * English: ''afang soup'' |
Latest revision as of 18:56, 13 February 2024
Naija
Etymology
From Efik: afang (soup)
Pronunciation
- áfàn
Noun
- One kind soup wey be sey na Efik and Ibibio people get am. De dey use plenty vegetable and periwinkle take dey cook am.
- If you go Calabar you no chop afang na you loseguard yoursef o. — ( If you go to Calabar and you don't have afang soup, you have done yourself a disservice.)
- afang soup and pounded yam, e dey too make sense. — (Afang soup and pounded yam are a really good combination.)
Translations
- English: afang soup