Difference between revisions of "afang"

 
(One intermediate revision by the same user not shown)
Line 10: Line 10:
  
 
===Noun===
 
===Noun===
* Soup wey Efik and Calabar people dey cook [[well well]].
+
* One kind soup wey be sey na Efik and Ibibio people get am. De dey use plenty vegetable and periwinkle take dey cook am.
:* {{ux|dv| If you go Calabar you no chop '''afang''' na you [[loseguard]] yoursef o.|(NSC_2021, If you go to Calabar and you don't have afang soup, you have done yourself a disservice.)}}
+
:* {{ux|dv| If you go Calabar you no chop '''afang''' na you [[loseguard]] yoursef o.|( If you go to Calabar and you don't have afang soup, you have done yourself a disservice.)}}
:* {{ux|dv| ''afang'' soup and pounded yam, e dey too make sense. |(NSC_2021, Afang soup and pounded yam are a really good combination.)}}
+
:* {{ux|dv| ''afang'' soup and pounded yam, e dey too make sense. |(Afang soup and pounded yam are a really good combination.)}}
 
====Translations====
 
====Translations====
 
* English: ''afang soup''
 
* English: ''afang soup''

Latest revision as of 18:56, 13 February 2024

Naija

Etymology

From Efik: afang (soup)

Pronunciation

  • áfàn

Play Play

Noun

  • One kind soup wey be sey na Efik and Ibibio people get am. De dey use plenty vegetable and periwinkle take dey cook am.
  • If you go Calabar you no chop afang na you loseguard yoursef o.  — ( If you go to Calabar and you don't have afang soup, you have done yourself a disservice.)
  • afang soup and pounded yam, e dey too make sense.  — (Afang soup and pounded yam are a really good combination.)

Translations

  • English: afang soup