Difference between revisions of "afang"
(→Noun) |
(→Noun) |
||
Line 10: | Line 10: | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
− | * | + | * One kind soup wey be sey na Efik and Ibibio people get am. De dey use plenty vegetable and periwinkle take dey cook am. |
− | :* {{ux|dv| If you go Calabar you no chop '''afang''' na you [[loseguard]] yoursef o.|( | + | :* {{ux|dv| If you go Calabar you no chop '''afang''' na you [[loseguard]] yoursef o.|( If you go to Calabar and you don't have afang soup, you have done yourself a disservice.)}} |
− | :* {{ux|dv| ''afang'' soup and pounded yam, e dey too make sense. |( | + | :* {{ux|dv| ''afang'' soup and pounded yam, e dey too make sense. |(Afang soup and pounded yam are a really good combination.)}} |
====Translations==== | ====Translations==== | ||
* English: ''afang soup'' | * English: ''afang soup'' |
Latest revision as of 18:56, 13 February 2024
Naija
Etymology
From Efik: afang (soup)
Pronunciation
- áfàn
Noun
- One kind soup wey be sey na Efik and Ibibio people get am. De dey use plenty vegetable and periwinkle take dey cook am.
- If you go Calabar you no chop afang na you loseguard yoursef o. — ( If you go to Calabar and you don't have afang soup, you have done yourself a disservice.)
- afang soup and pounded yam, e dey too make sense. — (Afang soup and pounded yam are a really good combination.)
Translations
- English: afang soup