afang

Revision as of 18:54, 13 February 2024 by Emeka (talk | contribs) (→‎Noun)

Naija

Etymology

From Efik: afang (soup)

Pronunciation

  • áfàn

Play Play

Noun

  • Soup wey Efik and Ibibio people dey cook well well.
  • If you go Calabar you no chop afang na you loseguard yoursef o.  — (NSC_2021, If you go to Calabar and you don't have afang soup, you have done yourself a disservice.)
  • afang soup and pounded yam, e dey too make sense.  — (NSC_2021, Afang soup and pounded yam are a really good combination.)

Translations

  • English: afang soup