afang
Naija
Etymology
From Efik: afang (soup)
Pronunciation
- áfàn
Noun
- Soup wey Efik and Ibibio people dey cook well well.
- If you go Calabar you no chop afang na you loseguard yoursef o. — (NSC_2021, If you go to Calabar and you don't have afang soup, you have done yourself a disservice.)
- afang soup and pounded yam, e dey too make sense. — (NSC_2021, Afang soup and pounded yam are a really good combination.)
Translations
- English: afang soup