Difference between revisions of "after"
(2 intermediate revisions by 2 users not shown) | |||
Line 4: | Line 4: | ||
===Etymology=== | ===Etymology=== | ||
− | From: | + | From English: ''after'' |
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
− | * | + | * áftà |
+ | |||
<sm2>Pcm-ng-after.f.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-after.f.ogg</sm2> | ||
<sm2>Pcm-ng-after.m.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-after.m.ogg</sm2> | ||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
===Preposition=== | ===Preposition=== | ||
− | + | * Word wey e dey show sey someting con [[happen]] when [[anoder]] ting don happen finish. | |
− | |||
:*{{ux|dv|Dis one dey happen just 10 days '''after''' big bomb blast kill pass 350 people for di country. |(bbc__42110, It occurred just 10 days after a bombing that claimed over 350 lives in the country.)}} | :*{{ux|dv|Dis one dey happen just 10 days '''after''' big bomb blast kill pass 350 people for di country. |(bbc__42110, It occurred just 10 days after a bombing that claimed over 350 lives in the country.)}} | ||
− | :*{{ux|dv|'''After''' | + | :*{{ux|dv|'''After''' di talk finish, e come give people chance to ask question. |(jw__22827, At the end of the delivery, s/he gave an opportunity for the audience to ask questions.)}} |
− | :*{{ux|dv|'''After''', if you finish your first | + | :*{{ux|dv|'''After''', if you finish your first time, and people talk sey dem enjoy wetin you dey do, na im dey fit give you chance make you do anoder four years. |(JOS_32_School-And-Party-Politics_DG__250, Later, when you are done with the first tenure, and there is evidence of good governance, then you may have increased chances of having a second term.)}} |
====Translations==== | ====Translations==== | ||
* English: ''after'' | * English: ''after'' |
Latest revision as of 19:02, 13 February 2024
Naija
Alternative forms
Etymology
From English: after
Pronunciation
- áftà
Preposition
- Dis one dey happen just 10 days after big bomb blast kill pass 350 people for di country. — (bbc__42110, It occurred just 10 days after a bombing that claimed over 350 lives in the country.)
- After di talk finish, e come give people chance to ask question. — (jw__22827, At the end of the delivery, s/he gave an opportunity for the audience to ask questions.)
- After, if you finish your first time, and people talk sey dem enjoy wetin you dey do, na im dey fit give you chance make you do anoder four years. — (JOS_32_School-And-Party-Politics_DG__250, Later, when you are done with the first tenure, and there is evidence of good governance, then you may have increased chances of having a second term.)
Translations
- English: after