happen

Naija

Alternative forms

Etymology

From: English happen

Pronunciation

  • hápùn

Play Play

Verb

  • As someting take de dey or dey be.
  • Wetin dey happen?  — (JOS_35_We-Dey-Waka_M__57, What is happening?)
  • As e be, di election suppose happen tomorrow.  — (bbc__17052, The way things are going, the election is supposed to take place tomorrow.)
  • And the things wey happen because of wetin e do, bad well well.  — (jw__48124, The consequences of his/her action were dire.)

Synonyms

Translations

  • English: happen