Difference between revisions of "after"

 
(One intermediate revision by one other user not shown)
Line 4: Line 4:
  
 
===Etymology===
 
===Etymology===
From: English ''after''
+
From English: ''after''
  
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
* ˈæftər
+
* áftà
 +
 
 
<sm2>Pcm-ng-after.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-after.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-after.m.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-after.m.ogg</sm2>  
  
 
===Preposition===
 
===Preposition===
Na word wey e dey show sey someting come [[happen]] when [[anoder]] ting don happen finish.
+
* Word wey e dey show sey someting con [[happen]] when [[anoder]] ting don happen finish.
 
 
 
:*{{ux|dv|Dis one dey happen just 10 days '''after''' big bomb blast kill pass 350 people for di country. |(bbc__42110, It occurred just 10 days after a bombing that claimed over 350 lives in the country.)}}
 
:*{{ux|dv|Dis one dey happen just 10 days '''after''' big bomb blast kill pass 350 people for di country. |(bbc__42110, It occurred just 10 days after a bombing that claimed over 350 lives in the country.)}}
:*{{ux|dv|'''After''' the talk finish, e come give people chance to ask question. |(jw__22827, At the end of the delivery, s/he gave an opportunity for the audience to ask questions.)}}
+
:*{{ux|dv|'''After''' di talk finish, e come give people chance to ask question. |(jw__22827, At the end of the delivery, s/he gave an opportunity for the audience to ask questions.)}}
:*{{ux|dv|'''After''', if you finish your first tenure, and people talk sey dem enjoy wetin you dey do, na im dey fit give you chance make you do anoder four years. |(JOS_32_School-And-Party-Politics_DG__250, Later, when you are done with the first tenure, and there is evidence of good governance, then you may have increased chances of having a second term.)}}
+
:*{{ux|dv|'''After''', if you finish your first time, and people talk sey dem enjoy wetin you dey do, na im dey fit give you chance make you do anoder four years. |(JOS_32_School-And-Party-Politics_DG__250, Later, when you are done with the first tenure, and there is evidence of good governance, then you may have increased chances of having a second term.)}}
  
 
====Translations====
 
====Translations====
 
* English: ''after''
 
* English: ''after''

Latest revision as of 19:02, 13 February 2024

Naija

Alternative forms

Etymology

From English: after

Pronunciation

  • áftà

Play Play

Preposition

  • Word wey e dey show sey someting con happen when anoder ting don happen finish.
  • Dis one dey happen just 10 days after big bomb blast kill pass 350 people for di country.  — (bbc__42110, It occurred just 10 days after a bombing that claimed over 350 lives in the country.)
  • After di talk finish, e come give people chance to ask question.  — (jw__22827, At the end of the delivery, s/he gave an opportunity for the audience to ask questions.)
  • After, if you finish your first time, and people talk sey dem enjoy wetin you dey do, na im dey fit give you chance make you do anoder four years.  — (JOS_32_School-And-Party-Politics_DG__250, Later, when you are done with the first tenure, and there is evidence of good governance, then you may have increased chances of having a second term.)

Translations

  • English: after