Difference between revisions of "again"
(→Adverb) |
|||
Line 4: | Line 4: | ||
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
− | * | + | * ègɛn |
<sm2>Pcm-ng-again.f.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-again.f.ogg</sm2> | ||
− | <sm2>Pcm-ng-again.m.ogg</sm2> | + | <sm2>Pcm-ng-again.m.ogg</sm2> |
===Adverb=== | ===Adverb=== |
Revision as of 18:29, 5 July 2021
Naija
Etymology
From: English again
Pronunciation
- ègɛn
Adverb
Na as someting wey de don do before come happen anoder time.
- Abeg no shoot di knockout again, e be like sey na bomb. — (NSC_Abonyi_2021, Please stop shooting the firecracker; sounds like bomb.)
- Use plastic again and again ! — (bbc__3668, Recycle plastics.)
- Since dis December wey I wan travel so, na because of our oga make me, I no travel again, — (ONI_01_Salary-Wahala_M__1, I wanted to travel since this December, but I could not make the trip anymore because of my boss.)
Translations
- English: again