again
Naija
Etymology
From: English again
Pronunciation
- ègên
Adverb
- Abeg no shoot di knockout again, e be like sey na bomb. — (NSC_Abonyi_2021, Please stop shooting the firecracker;it sounds like a bomb.)
- Use plastic again and again ! — (bbc__3668, Recycle plastics.)
- Since dis December wey I wan travel so, na because of our oga make me, I no travel again, — (ONI_01_Salary-Wahala_M__1, I wanted to travel since this December, but I could not make the trip anymore because of my boss.)
Translations
- English: again