again

Naija

Etymology

From: English again

Pronunciation

  • əˈgɛn

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 133
  • Frequency rank in NSC treebank: 114
  • Frequency in raw corpus: 2772
  • Frequency rank in raw corpus: 145

Adverb

Na as someting wey happen before come happen anoder time.

  1. Do am again, and again  — (bbc__43063, Do it frequently.)
    Use plastic again and again !  — (bbc__3668, Recycle plastics.)
    Since dis December wey I wan travel so, na because of our oga make me, I no travel again,  — (ONI_01_Salary-Wahala_M__1, I have wanted to travel since this December, but because of my boss I could not make the trip anymore.)

Translations

  • English: again