agbada
Naija
Etymology
From: Yoruba agbada meaning flowing robe worn by men
Pronunciation
- ágbádá
Noun
- Man cloth wey dey long reach ground.
- Im dey sew new agbada. — (He is sewing a new Agbada.)
- As in kai agbada don hook wire today, be dat! — (KAD_13_Entering-University_MG__60, Man, this means that I'm in a real fix!)
Synonyms
Antonyms
Translations
- English: male apparel