Difference between revisions of "agbekpo"
Line 1: | Line 1: | ||
==Naija== | ==Naija== | ||
===Etymology=== | ===Etymology=== | ||
− | From: Yoruba ''a'' meaning ''we'' ''gbe'' meaning | + | From: Yoruba ''a'' meaning ''we'' ''gbe'' meaning carry and ''po'' meaning ''oil'' |
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== |
Revision as of 15:22, 24 August 2021
Naija
Etymology
From: Yoruba a meaning we gbe meaning carry and po meaning oil
Pronunciation
- àgbékpò
Noun
Person wey dey carry shit water comot for soakaway wey don full for night.
- Di man be agbekpo but e sabi baff up when e wear cloth for daytime. — (Egbokhare_2021, Although he is a night soil man, he dresses up very well during the day.)
Synonyms
Translations
- English: a night soil man