agbekpo

Naija

Etymology

From: Yoruba a meaning we gbe meaning carring po meaning oil

Pronunciation

  • àgbékpò

Play Play

Noun

Person wey dey carry shit water comot for soakaway wey don full for night.

  • Di man be agbekpo but e sabi baff up when e wear cloth for daytime.  — (Egbokhare_2021, Although he is a night soil man, he dresses up very well during the day.)

Synonyms

Translations

  • English: a night soil man