Difference between revisions of "agbero"

Line 13: Line 13:
 
===Noun===
 
===Noun===
 
# Person wey dey stay for park wey dey help [[driver]] and [[conductor]] load motor.
 
# Person wey dey stay for park wey dey help [[driver]] and [[conductor]] load motor.
#:* {{ux|dv| As e come from village, work hard am get naim e turn '''agbero'' make e dey see food chop.|(NSC_2021, When he came from the village and it was difficult for him to get a job, he became a motor-park tout so he could at least eat.
+
#:* {{ux|dv| As e come from village, work hard am get naim e turn '''agbero'' make e dey see food chop.|(NSC_2021, When he came from the village and it was difficult for him to get a job, he became a motor-park tout so he could at least eat.)}}
 
# Work wey person dey do wey be sey e dey dey park dey help [[driver]] and [[conductor]] load motor.
 
# Work wey person dey do wey be sey e dey dey park dey help [[driver]] and [[conductor]] load motor.
 
#:* {{ux|dv| E no get who no suppose get someting wey e dey do. Even if '''agbero''' na im you see, do am. |(NSC_2021, No one should be without something to do. Even if it's to be a motor-park tout, do it.)}}
 
Line 21: Line 21:
  
====Translations====
 
====Translations====
* English: ''motor-park tout'', ''ruffian'', ''tout'',  
+
* English: ''motor-park tout'', ''ruffian'', ''tout'',
  
===Adjective===
 
===Adjective===

Revision as of 13:53, 9 August 2021

Naija

Alternative forms

agboro

Etymology

  • From yoruba agbero

Pronunciation

  • ágbɛ̀rò

Play Play

Noun

  1. Person wey dey stay for park wey dey help driver and conductor load motor.
    • As e come from village, work hard am get naim e turn 'agbero make e dey see food chop.  — (NSC_2021, When he came from the village and it was difficult for him to get a job, he became a motor-park tout so he could at least eat.)
  2. Work wey person dey do wey be sey e dey dey park dey help driver and conductor load motor.
    • E no get who no suppose get someting wey e dey do. Even if agbero na im you see, do am.  — (NSC_2021, No one should be without something to do. Even if it's to be a motor-park tout, do it.)
    • You no fit just carry go garage go begin do agbero, you go first go see di park chairmo.  — (NSC_2021, You can't just go the motor park and start working as a motor-park tout, you have to see the boss of the park first.)

Antonyms

Translations

  • English: motor-park tout, ruffian, tout,

Adjective

  • Boy wey dey dey street wey no get work wey dey find person wey e go obtain
  • E be agbero.  — (NSC_Ajede_2020, He is a punk.)
  • As you don talk sey you go be agbero wetin I want talk put?  — (NSC_2021, Since you have decided to be a tout, what can I say?)

Translation

  • English: tout, punk