obtain

Naija

Etymology

From: obtain

Pronunciation

  • ɔ̀btên

Play


Verb

  • Sey person use ogboju collect someting from person/someting.
  • I just dey waka my own jeje, na im dose boys dem obtain me.  —  (I was walking, minding my business, then those boys extorted from me.)
  • First look di area wey you dey, if you carry dey wear all dis your fine fine watch, de go obtain you.  — (Firstly, observe your environment. If you always wear these fine wristwatches, they'll extort from you.)

Synonyms

cheat, chance

Antonyms

give, fashee

Translations

  • English: extort