agbo

Naija

Etymology

From: Yoruba agbo, (herbs)

Pronunciation

  • àgbó

Play Play

Noun

  • Di makemake medicine wey dem dey use back, leaf and root of tree and oder tings dey do. De dey use water or kaikai take dey mix am
  • You know sey our papa dem, de sabi use agbo pursue yamayama wey dey dey body, but we no quick learn am well make we fit dey use am well.  — (You know that our ancestors knew how to use herbs to cure all ailments, but we were not quick to learn it so that we can use it well.)
  • My body dey do me somehow, I wan go drink agbo.  — (I am not feeling well, I want to take some herbs.)
  • E be like sey na agbo na im make sense to use take treat jedijedi  —  (It seems herbs are the best to treat piles.)

Translations

  • English: herbs, herbal concoction