Difference between revisions of "agbo"

Line 17: Line 17:
  
 
===Noun===
 
===Noun===
# Wetin dey come from tree wey de dey drink wey dey make body dey kampe. De dey use water or kaikai take de mix am.
+
* Wetin dey come from tree wey de dey drink wey dey make body dey kampe. De dey use water or kaikai take de mix am.
*{{ux|dv| You know sey our papa dem, de sabi use '''agbo''' pursue yamayama wey dey dey body, but we no quick learn am well make we fit dey use am well. |(NSC_Onwuegbuzia_2020, You know that our ancestors knew how to use herbs to cure all ailments, but we were not quick to learn it so that we can use it well.)}}
+
:* {{ux|dv| You know sey our papa dem, de sabi use '''agbo''' pursue yamayama wey dey dey body, but we no quick learn am well make we fit dey use am well. |(NSC_Onwuegbuzia_2020, You know that our ancestors knew how to use herbs to cure all ailments, but we were not quick to learn it so that we can use it well.)}}
* {{ux|dv|My body dey do me somehow, I wan go drink '''agbo'''. |(Egbokhare_2020, I am feeling somehow, I wan to drink herbs.)}}
+
:* {{ux|dv|My body dey do me somehow, I wan go drink '''agbo'''. |(Egbokhare_2020, I am feeling somehow, I wan to drink herbs.)}}
* {{ux|dv| E be like sey na '''agbo''' na im make sense to use take treat [[jedijedi]] | (NSC_Onwuegbuzia_2020, It seems herbs are the best to treat piles.)}}
+
:* {{ux|dv| E be like sey na '''agbo''' na im make sense to use take treat [[jedijedi]] | (NSC_Onwuegbuzia_2020, It seems herbs are the best to treat piles.)}}
  
 
====Translations====
 
====Translations====
* English: herbs
+
* English: ''herbs'' ''herbal concoction''

Revision as of 15:10, 10 May 2021

Naija

Etymology

From: Yoruba agbo English: herbs

Pronunciation

  • àgbó

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 0
  • Frequency rank in NSC treebank: inf
  • Frequency in raw corpus: 2
  • Frequency rank in raw corpus: 17969

Noun

  • Wetin dey come from tree wey de dey drink wey dey make body dey kampe. De dey use water or kaikai take de mix am.
  • You know sey our papa dem, de sabi use agbo pursue yamayama wey dey dey body, but we no quick learn am well make we fit dey use am well.  — (NSC_Onwuegbuzia_2020, You know that our ancestors knew how to use herbs to cure all ailments, but we were not quick to learn it so that we can use it well.)
  • My body dey do me somehow, I wan go drink agbo.  — (Egbokhare_2020, I am feeling somehow, I wan to drink herbs.)
  • E be like sey na agbo na im make sense to use take treat jedijedi  —  (NSC_Onwuegbuzia_2020, It seems herbs are the best to treat piles.)

Translations

  • English: herbs herbal concoction