Difference between revisions of "agbo"
EmekaFelixO (talk | contribs) |
EmekaFelixO (talk | contribs) |
||
Line 8: | Line 8: | ||
<sm2>Pcm-ng-agbo.f.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-agbo.f.ogg</sm2> | ||
<sm2>Pcm-ng-agbo.m.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-agbo.m.ogg</sm2> | ||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
===Noun=== | ===Noun=== |
Revision as of 23:19, 17 July 2021
Naija
Etymology
From: Yoruba agbo, (herbs)
Pronunciation
- àgbó
Noun
- Wetin dey come from tree wey de dey drink wey dey make body dey kampe. De dey use water or kaikai take dey mix am.
- You know sey our papa dem, de sabi use agbo pursue yamayama wey dey dey body, but we no quick learn am well make we fit dey use am well. — (NSC_Onwuegbuzia_2020, You know that our ancestors knew how to use herbs to cure all ailments, but we were not quick to learn it so that we can use it well.)
- My body dey do me somehow, I wan go drink agbo. — (Egbokhare_2020, I am not feeling well, I want to take some herbs.)
- E be like sey na agbo na im make sense to use take treat jedijedi — (NSC_Onwuegbuzia_2020, It seems herbs are the best to treat piles.)
Translations
- English: herbs, herbal concoction