Difference between revisions of "agbo"
(→Noun) |
(→Noun) |
||
Line 11: | Line 11: | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
* Wetin dey come from tree wey de dey drink wey dey make body dey kampe. De dey use water or kaikai take dey mix am. | * Wetin dey come from tree wey de dey drink wey dey make body dey kampe. De dey use water or kaikai take dey mix am. | ||
− | :* {{ux|dv| You know sey our papa dem, de sabi use '''agbo''' pursue yamayama wey dey dey body, but we no quick learn am well make we fit dey use am well. |(You know that our ancestors knew how to use herbs to cure all ailments, but we were not quick to learn it so that we can use it well.)}} | + | :* {{ux|dv| You know sey our papa dem, de sabi use '''agbo''' pursue yamayama wey dey dey body, but we no quick learn am well make we fit dey use am well. |(NSC_2020, You know that our ancestors knew how to use herbs to cure all ailments, but we were not quick to learn it so that we can use it well.)}} |
− | :* {{ux|dv|My body dey do me somehow, I wan go drink '''agbo'''. |( | + | :* {{ux|dv|My body dey do me somehow, I wan go drink '''agbo'''. |(NSC_2020, I am not feeling well, I want to take some herbs.)}} |
− | :* {{ux|dv| E be like sey na '''agbo''' na im make sense to use take treat [[jedijedi]] | (It seems herbs are the best to treat piles.)}} | + | :* {{ux|dv| E be like sey na '''agbo''' na im make sense to use take treat [[jedijedi]] | (NSC_2020, It seems herbs are the best to treat piles.)}} |
====Translations==== | ====Translations==== | ||
* English: ''herbs'', ''herbal concoction'' | * English: ''herbs'', ''herbal concoction'' |
Revision as of 17:50, 17 April 2023
Naija
Etymology
From: Yoruba agbo, (herbs)
Pronunciation
- àgbó
Noun
- Wetin dey come from tree wey de dey drink wey dey make body dey kampe. De dey use water or kaikai take dey mix am.
- You know sey our papa dem, de sabi use agbo pursue yamayama wey dey dey body, but we no quick learn am well make we fit dey use am well. — (NSC_2020, You know that our ancestors knew how to use herbs to cure all ailments, but we were not quick to learn it so that we can use it well.)
- My body dey do me somehow, I wan go drink agbo. — (NSC_2020, I am not feeling well, I want to take some herbs.)
- E be like sey na agbo na im make sense to use take treat jedijedi — (NSC_2020, It seems herbs are the best to treat piles.)
Translations
- English: herbs, herbal concoction