Difference between revisions of "agbo"

 
(8 intermediate revisions by 3 users not shown)
Line 2: Line 2:
  
 
===Etymology===
 
===Etymology===
From: Yoruba ''agbo'', ''herbs''
+
From: Yoruba ''agbo'', (''herbs'')
  
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
Line 8: Line 8:
 
<sm2>Pcm-ng-agbo.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-agbo.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-agbo.m.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-agbo.m.ogg</sm2>  
 
===Frequency===
 
* Frequency in NSC treebank: 0
 
* Frequency rank in NSC treebank: inf
 
* Frequency in raw corpus: 2
 
* Frequency rank in raw corpus: 17969
 
  
 
===Noun===
 
===Noun===
* Wetin dey come from tree wey de dey drink wey dey make body dey kampe. De dey use water or kaikai take de mix am.
+
* Di [[makemake]] medicine wey dem dey use back, leaf and root of tree and oder tings dey do. De dey use water or kaikai take dey mix am
:* {{ux|dv| You know sey our papa dem, de sabi use '''agbo''' pursue yamayama wey dey dey body, but we no quick learn am well make we fit dey use am well. |(NSC_Onwuegbuzia_2020, You know that our ancestors knew how to use herbs to cure all ailments, but we were not quick to learn it so that we can use it well.)}}
+
:* {{ux|dv| You know sey our papa dem, de sabi use '''agbo''' pursue yamayama wey dey dey body, but we no quick learn am well make we fit dey use am well. |(You know that our ancestors knew how to use herbs to cure all ailments, but we were not quick to learn it so that we can use it well.)}}
:* {{ux|dv|My body dey do me somehow, I wan go drink '''agbo'''. |(Egbokhare_2020, I am feeling somehow, I wan to drink herbs.)}}
+
:* {{ux|dv|My body dey do me somehow, I wan go drink '''agbo'''. |(I am not feeling well, I want to take some herbs.)}}
:* {{ux|dv| E be like sey na '''agbo''' na im make sense to use take treat [[jedijedi]] | (NSC_Onwuegbuzia_2020, It seems herbs are the best to treat piles.)}}
+
:* {{ux|dv| E be like sey na '''agbo''' na im make sense to use take treat [[jedijedi]] | (It seems herbs are the best to treat piles.)}}
  
 
====Translations====
 
====Translations====
 
* English: ''herbs'', ''herbal concoction''
 
* English: ''herbs'', ''herbal concoction''

Latest revision as of 20:01, 13 February 2024

Naija

Etymology

From: Yoruba agbo, (herbs)

Pronunciation

  • àgbó

Play Play

Noun

  • Di makemake medicine wey dem dey use back, leaf and root of tree and oder tings dey do. De dey use water or kaikai take dey mix am
  • You know sey our papa dem, de sabi use agbo pursue yamayama wey dey dey body, but we no quick learn am well make we fit dey use am well.  — (You know that our ancestors knew how to use herbs to cure all ailments, but we were not quick to learn it so that we can use it well.)
  • My body dey do me somehow, I wan go drink agbo.  — (I am not feeling well, I want to take some herbs.)
  • E be like sey na agbo na im make sense to use take treat jedijedi  —  (It seems herbs are the best to treat piles.)

Translations

  • English: herbs, herbal concoction