Difference between revisions of "agbo"
(→Noun) |
(→Noun) |
||
(7 intermediate revisions by 3 users not shown) | |||
Line 2: | Line 2: | ||
===Etymology=== | ===Etymology=== | ||
− | From: Yoruba ''agbo'', ''herbs'' | + | From: Yoruba ''agbo'', (''herbs'') |
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
Line 8: | Line 8: | ||
<sm2>Pcm-ng-agbo.f.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-agbo.f.ogg</sm2> | ||
<sm2>Pcm-ng-agbo.m.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-agbo.m.ogg</sm2> | ||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
− | * | + | * Di [[makemake]] medicine wey dem dey use back, leaf and root of tree and oder tings dey do. De dey use water or kaikai take dey mix am |
− | :* {{ux|dv| You know sey our papa dem, de sabi use '''agbo''' pursue yamayama wey dey dey body, but we no quick learn am well make we fit dey use am well. |( | + | :* {{ux|dv| You know sey our papa dem, de sabi use '''agbo''' pursue yamayama wey dey dey body, but we no quick learn am well make we fit dey use am well. |(You know that our ancestors knew how to use herbs to cure all ailments, but we were not quick to learn it so that we can use it well.)}} |
− | :* {{ux|dv|My body dey do me somehow, I wan go drink '''agbo'''. |( | + | :* {{ux|dv|My body dey do me somehow, I wan go drink '''agbo'''. |(I am not feeling well, I want to take some herbs.)}} |
− | :* {{ux|dv| E be like sey na '''agbo''' na im make sense to use take treat [[jedijedi]] | ( | + | :* {{ux|dv| E be like sey na '''agbo''' na im make sense to use take treat [[jedijedi]] | (It seems herbs are the best to treat piles.)}} |
====Translations==== | ====Translations==== | ||
* English: ''herbs'', ''herbal concoction'' | * English: ''herbs'', ''herbal concoction'' |
Latest revision as of 20:01, 13 February 2024
Naija
Etymology
From: Yoruba agbo, (herbs)
Pronunciation
- àgbó
Noun
- Di makemake medicine wey dem dey use back, leaf and root of tree and oder tings dey do. De dey use water or kaikai take dey mix am
- You know sey our papa dem, de sabi use agbo pursue yamayama wey dey dey body, but we no quick learn am well make we fit dey use am well. — (You know that our ancestors knew how to use herbs to cure all ailments, but we were not quick to learn it so that we can use it well.)
- My body dey do me somehow, I wan go drink agbo. — (I am not feeling well, I want to take some herbs.)
- E be like sey na agbo na im make sense to use take treat jedijedi — (It seems herbs are the best to treat piles.)
Translations
- English: herbs, herbal concoction