Difference between revisions of "agbo"

Line 2: Line 2:
  
 
===Etymology===
 
===Etymology===
From: Yoruba ''agbo''
+
From: Yoruba ''agbo'' (English: ''herbs'')
English: ''herbs''
 
  
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===

Revision as of 12:18, 4 June 2021

Naija

Etymology

From: Yoruba agbo (English: herbs)

Pronunciation

  • àgbó

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 0
  • Frequency rank in NSC treebank: inf
  • Frequency in raw corpus: 2
  • Frequency rank in raw corpus: 17969

Noun

  • Wetin dey come from tree wey de dey drink wey dey make body dey kampe. De dey use water or kaikai take de mix am.
  • You know sey our papa dem, de sabi use agbo pursue yamayama wey dey dey body, but we no quick learn am well make we fit dey use am well.  — (NSC_Onwuegbuzia_2020, You know that our ancestors knew how to use herbs to cure all ailments, but we were not quick to learn it so that we can use it well.)
  • My body dey do me somehow, I wan go drink agbo.  — (Egbokhare_2020, I am feeling somehow, I wan to drink herbs.)
  • E be like sey na agbo na im make sense to use take treat jedijedi  —  (NSC_Onwuegbuzia_2020, It seems herbs are the best to treat piles.)

Translations

  • English: herbs herbal concoction