agbo
Naija
Etymology
From: Yoruba agbo, herbs
Pronunciation
- àgbó
Frequency
- Frequency in NSC treebank: 0
- Frequency rank in NSC treebank: inf
- Frequency in raw corpus: 2
- Frequency rank in raw corpus: 17969
Noun
- Wetin dey come from tree wey de dey drink wey dey make body dey kampe. De dey use water or kaikai take de mix am.
- You know sey our papa dem, de sabi use agbo pursue yamayama wey dey dey body, but we no quick learn am well make we fit dey use am well. — (NSC_Onwuegbuzia_2020, You know that our ancestors knew how to use herbs to cure all ailments, but we were not quick to learn it so that we can use it well.)
- My body dey do me somehow, I wan go drink agbo. — (Egbokhare_2020, I am feeling somehow, I wan to drink herbs.)
- E be like sey na agbo na im make sense to use take treat jedijedi — (NSC_Onwuegbuzia_2020, It seems herbs are the best to treat piles.)
Translations
- English: herbs, herbal concoction