Difference between revisions of "airforce"

Line 4: Line 4:
 
''
 
''
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
* ɛ́fĉs
+
* ɛ́fɔ̂s
 
<sm2>Pcm-ng-airforce.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-airforce.f.ogg</sm2>  
<sm2>Pcm-ng-airforce.m.ogg</sm2>  
+
<sm2>Pcm-ng-airforce.m.ogg</sm2>
 
 
  
 
===Noun===
 
===Noun===

Revision as of 14:00, 14 March 2022

Naija

Etymology

From: English air force

Pronunciation

  • ɛ́fɔ̂s

Play Play

Noun

  1. Person wey be military wey dey fight for air.
    • E be airforce  — (Egbokhare_2020, He/she is a grade officer in the air force.)
    • Airforce dey Enugu here dey patrol.  — (ENU_04_The-South-Eastern-Dilemna_M__11, Air force officers in Enugu are here patrolling.)
  2. Military branch for we country wey dey use aeroplane fight for air.
    • Airforce don deploy aircraft plus other air power to begin dey look for di girls dem today, dem go use new strategy.  — (bbc__13425, The air force deployed aircraft and other airpower in searching for the girls using new strategy.)
  3. Person wey chop winch.
    • People dey fear to go village because airforce plenty for dat side.  — (NSC_Onwuegbuzia_2020, People are afraid to go the village because of the many witches.)

Translations

  • English: air force, grade officer witch