Difference between revisions of "airforce"
EmekaFelixO (talk | contribs) (→Noun) |
(→Noun) |
||
(6 intermediate revisions by 2 users not shown) | |||
Line 4: | Line 4: | ||
'' | '' | ||
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
− | * | + | * ɛ́fɔ̂s |
<sm2>Pcm-ng-airforce.f.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-airforce.f.ogg</sm2> | ||
− | <sm2>Pcm-ng-airforce.m.ogg</sm2> | + | <sm2>Pcm-ng-airforce.m.ogg</sm2> |
− | |||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
− | #Person wey be | + | #Person wey be soldier wey dey use aeroplane dey fight for air. |
− | |||
#:* {{ux|dv|'''Airforce''' dey Enugu here dey patrol. |(ENU_04_The-South-Eastern-Dilemna_M__11, Air force officers in Enugu are here patrolling.)}} | #:* {{ux|dv|'''Airforce''' dey Enugu here dey patrol. |(ENU_04_The-South-Eastern-Dilemna_M__11, Air force officers in Enugu are here patrolling.)}} | ||
− | # | + | # Part of soldier wey dey use aeroplane fight for air. |
#:* {{ux|dv|'''Airforce''' don deploy aircraft plus other air power to begin dey look for di girls dem today, dem go use new strategy. |(bbc__13425, The air force deployed aircraft and other airpower in searching for the girls using new strategy.)}} | #:* {{ux|dv|'''Airforce''' don deploy aircraft plus other air power to begin dey look for di girls dem today, dem go use new strategy. |(bbc__13425, The air force deployed aircraft and other airpower in searching for the girls using new strategy.)}} | ||
#Person wey chop [[winch]]. | #Person wey chop [[winch]]. | ||
− | #:* {{ux|dv| People dey fear to go village because '''airforce''' plenty for dat side. |( | + | #:* {{ux|dv| People dey fear to go village because '''airforce''' plenty for dat side. |(People are afraid to go the village because of the many witches.)}} |
====Translations==== | ====Translations==== | ||
* English: ''air force, grade officer'' ''witch'' | * English: ''air force, grade officer'' ''witch'' |
Latest revision as of 20:19, 13 February 2024
Naija
Etymology
From: English air force
Pronunciation
- ɛ́fɔ̂s
Noun
- Person wey be soldier wey dey use aeroplane dey fight for air.
- Airforce dey Enugu here dey patrol. — (ENU_04_The-South-Eastern-Dilemna_M__11, Air force officers in Enugu are here patrolling.)
- Part of soldier wey dey use aeroplane fight for air.
- Airforce don deploy aircraft plus other air power to begin dey look for di girls dem today, dem go use new strategy. — (bbc__13425, The air force deployed aircraft and other airpower in searching for the girls using new strategy.)
- Person wey chop winch.
- People dey fear to go village because airforce plenty for dat side. — (People are afraid to go the village because of the many witches.)
Translations
- English: air force, grade officer witch