Difference between revisions of "airforce"

Line 16: Line 16:
 
#:* {{ux|dv|'''Airforce''' don deploy aircraft plus other air power to begin dey look for di girls dem today, dem go use new strategy. |(bbc__13425, The air force deployed aircraft and other airpower in searching for the girls using new strategy.)}}
 
#:* {{ux|dv|'''Airforce''' don deploy aircraft plus other air power to begin dey look for di girls dem today, dem go use new strategy. |(bbc__13425, The air force deployed aircraft and other airpower in searching for the girls using new strategy.)}}
 
#Person wey chop [[winch]].
 
#Person wey chop [[winch]].
#:* {{ux|dv| People dey fear to go village because ''airforce'' plenty for dat side. |(NSC_Onwuegbuzia_2020, People are afraid to go the village because of the many witches.)}}
+
#:* {{ux|dv| People dey fear to go village because '''airforce''' plenty for dat side. |(NSC_Onwuegbuzia_2020, People are afraid to go the village because of the many witches.)}}
  
 
====Translations====
 
====Translations====
 
* English: ''air force, grade officer'' ''witch''
 
* English: ''air force, grade officer'' ''witch''

Revision as of 23:25, 17 July 2021

Naija

Etymology

From: English air force

Pronunciation

  • ɛ́fĉs

Play Play


Noun

  1. Person wey be military wey dey fight for air.
    • E be airforce  — (Egbokhare_2020, He/she is a grade officer in the air force.)
    • Airforce dey Enugu here dey patrol.  — (ENU_04_The-South-Eastern-Dilemna_M__11, Air force officers in Enugu are here patrolling.)
  2. Military branch for we country wey dey use aeroplane fight for air.
    • Airforce don deploy aircraft plus other air power to begin dey look for di girls dem today, dem go use new strategy.  — (bbc__13425, The air force deployed aircraft and other airpower in searching for the girls using new strategy.)
  3. Person wey chop winch.
    • People dey fear to go village because airforce plenty for dat side.  — (NSC_Onwuegbuzia_2020, People are afraid to go the village because of the many witches.)

Translations

  • English: air force, grade officer witch