Difference between revisions of "airforce"

Line 11: Line 11:
 
#Person wey be soldier wey dey use aeroplane dey fight for air.
 
#Person wey be soldier wey dey use aeroplane dey fight for air.
 
#:* {{ux|dv|'''Airforce''' dey Enugu here dey patrol. |(ENU_04_The-South-Eastern-Dilemna_M__11, Air force officers in Enugu are here patrolling.)}}
 
#:* {{ux|dv|'''Airforce''' dey Enugu here dey patrol. |(ENU_04_The-South-Eastern-Dilemna_M__11, Air force officers in Enugu are here patrolling.)}}
# Part of military wey dey use aeroplane fight for air.
+
# Part of soldier wey dey use aeroplane fight for air.
 
#:* {{ux|dv|'''Airforce''' don deploy aircraft plus other air power to begin dey look for di girls dem today, dem go use new strategy. |(bbc__13425, The air force deployed aircraft and other airpower in searching for the girls using new strategy.)}}
 
#Person wey chop [[winch]].
 
#Person wey chop [[winch]].

Latest revision as of 20:19, 13 February 2024

Naija

Etymology

From: English air force

Pronunciation

  • ɛ́fɔ̂s

Play Play

Noun

  1. Person wey be soldier wey dey use aeroplane dey fight for air.
    • Airforce dey Enugu here dey patrol.  — (ENU_04_The-South-Eastern-Dilemna_M__11, Air force officers in Enugu are here patrolling.)
  2. Part of soldier wey dey use aeroplane fight for air.
    • Airforce don deploy aircraft plus other air power to begin dey look for di girls dem today, dem go use new strategy.  — (bbc__13425, The air force deployed aircraft and other airpower in searching for the girls using new strategy.)
  3. Person wey chop winch.
    • People dey fear to go village because airforce plenty for dat side.  — (People are afraid to go the village because of the many witches.)

Translations

  • English: air force, grade officer witch