airforce

Revision as of 13:55, 7 December 2020 by 154.66.34.75 (talk) (→‎Naija)

Naija

Etymology

From: English air force

Pronunciation

  • ɛ́fĉs

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 0
  • Frequency rank in NSC treebank: inf
  • Frequency in raw corpus: 5
  • Frequency rank in raw corpus: 11625

Noun

Person wey be militry wey dey fight for air.

  1. E be airforce  — (Egbokhare_2020, He/she is a grade officer in the air force.)
    Airforce dey Enugu here dey patrol.  — (ENU_04_The-South-Eastern-Dilemna_M__11, Air force officers in Enugu are here patrolling.)

Militry branch for we country wey dey use aeroplane fight for air.

  1. Airforce don deploy aircraft plus other air power to begin dey look for di girls dem today, dem go use new strategy.  — (bbc__13425, __no translation__)

Translations

  • English: air force, grade officer