airtime

Naija

Etymology

From: English air and time

Pronunciation

ԑ́táìm

Frequency

Usage

dem dey use am for phone

Noun

  1. na wetin dem dey buy put for phone to fit take talk
    • I beg buy me airtime.  — ( please buy airtime for me.)

Related forms

Synonym

Antonym

Translation