airtime

Naija

Etymology

From: English air and time

Pronunciation

ɛ́taɪ̂m Play Play

Usage

dem dey use am for phone

Noun

  • Money wey dem dey buy put for phone to fit take talk abi browse.
  • Yesterday here, I beg you for airtime you no gree, today you wan chop my food, e no work!  —  (I begged for airtime from you yesterday you refused, but now you want to share my meal, no way!)
  • Some girls sabi beg guys for airtime  —  (Some girls beg for airtime a lot.)

Synonym

recharge card, credit

Translation

English: The credit charging in mobile phones