Difference between revisions of "ajebutter"
Line 21: | Line 21: | ||
:* {{ux|dv|E be '''ajebutter''' o.|(Egbokhare 2020, He/she is from a rich home.)}} | :* {{ux|dv|E be '''ajebutter''' o.|(Egbokhare 2020, He/she is from a rich home.)}} | ||
====Derived forms==== | ====Derived forms==== | ||
− | *[[butty]] | + | *[[butty]] |
====Antonyms==== | ====Antonyms==== |
Revision as of 17:56, 8 December 2020
Naija
Alternative forms
Etymology
From: Yoruba ājē, 'to eat' and English butter.
Pronunciation
- àdʒɛ̀bɔ́tà
Frequency
- Frequency in NSC treebank: 0
- Frequency rank in NSC treebank: inf
- Frequency in raw corpus: 1
- Frequency rank in raw corpus: 33727
Noun
Person wey get money or come from house wey get money, wey no dey hustle for shingbain because sey im people get money.
- E be ajebutter o. — (Egbokhare 2020, He/she is from a rich home.)
Derived forms
Antonyms
Translation
English: wealthy
Adjective
Wen person no get liver to do sometin or e too dey fear fear.
- Dat guy na ajebutter, common to toast girl e no fit. — (NSC_Olukayode.S.M_2020, He is too lily-livered to woo a lady.)
Translations
- English: lily-livered