Difference between revisions of "ajebutter"
(→Naija) |
EmekaFelixO (talk | contribs) (→Noun) |
||
Line 12: | Line 12: | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
− | Person wey get money or come from house wey get money, wey no dey hustle for [[shingbain]] because sey im people get money. | + | * Person wey get money or come from house wey get money, wey no dey hustle for [[shingbain]] because sey im people get money. |
:* {{ux|dv|E be '''ajebutter''' o.|(Egbokhare 2020, He/she is from a rich home.)}} | :* {{ux|dv|E be '''ajebutter''' o.|(Egbokhare 2020, He/she is from a rich home.)}} | ||
====Derived forms==== | ====Derived forms==== |
Revision as of 23:29, 17 July 2021
Naija
Alternative forms
Etymology
From: Yoruba ājē, 'to eat' and English butter.
Pronunciation
- àdʒɛ̀bɔ́tà
Noun
- Person wey get money or come from house wey get money, wey no dey hustle for shingbain because sey im people get money.
- E be ajebutter o. — (Egbokhare 2020, He/she is from a rich home.)
Derived forms
Antonyms
Translation
English: wealthy
Adjective
Wen person no get liver to do sometin or e too dey fear fear.
- Dat guy na ajebutter, common to toast girl e no fit. — (NSC_Olukayode.S.M_2020, He is too lily-livered to woo a lady.)
Translations
- English: lily-livered