Difference between revisions of "ajebutter"

Line 24: Line 24:
 
===Adjective===
 
===Adjective===
 
Wen person no get liver to do sometin or e too dey [[fear fear]].  
 
Wen person no get liver to do sometin or e too dey [[fear fear]].  
:* {{ux|dv| Dat guy na '''ajebutter''', common to [[toast]] girl e no fit. |(NSC_Olukayode.S.M_2020, He is too lily-livered to woo a lady.)}}   
+
:* {{ux|dv| Dat guy na '''ajebutter''', common to [[toast]] girl e no fit. |(NSC_2020, He is too lily-livered to woo a lady.)}}   
 
====Translations====
 
====Translations====
 
* English: ''lily-livered''
 
* English: ''lily-livered''

Revision as of 17:54, 17 April 2023

Naija

Alternative forms

Etymology

From: Yoruba ājē, 'to eat' and English butter.

Pronunciation

  • àdʒɛ̀bɔ́tà

Play Play

Noun

  • Person wey get money or come from house wey get money, wey no dey hustle for shingbain because sey im people get money.
  • E be ajebutter o.  — (Egbokhare 2020, He/she is from a rich home.)

Derived forms

Antonyms

Translation

English: wealthy

Adjective

Wen person no get liver to do sometin or e too dey fear fear.

  • Dat guy na ajebutter, common to toast girl e no fit.  — (NSC_2020, He is too lily-livered to woo a lady.)

Translations

  • English: lily-livered