Difference between revisions of "ajebutter"
Line 25: | Line 25: | ||
===Adjective=== | ===Adjective=== | ||
Wen person no get liver to do sometin or e too dey [[fear fear]]. | Wen person no get liver to do sometin or e too dey [[fear fear]]. | ||
− | *{{ux|dv| Dat guy na '''ajebutter''', common to toast girl e no fit. |(NSC_Shulammite 2020, He is too lily-livered to woo a lady.)}} | + | *{{ux|dv| Dat guy na '''ajebutter''', common to [[toast]] girl e no fit. |(NSC_Shulammite 2020, He is too lily-livered to woo a lady.)}} |
====Derived forms==== | ====Derived forms==== |
Revision as of 13:58, 18 October 2020
Naija
Alternative forms
Etymology
From: Yoruba ājē, 'to eat' and English butter.
Pronunciation
- àdʒɛ̀bɔ́tà
Frequency
- Frequency in NSC treebank: 0
- Frequency rank in NSC treebank: inf
- Frequency in raw corpus: 1
- Frequency rank in raw corpus: 33727
Definition
Person wey get money or come from house wey get money, wey no dey hustle for shingbain because sey im people get money.
Noun
- E be ajebutter o. — (Egbokhare 2020, He/she is from a rich home. )
Adjective
Wen person no get liver to do sometin or e too dey fear fear.
- Dat guy na ajebutter, common to toast girl e no fit. — (NSC_Shulammite 2020, He is too lily-livered to woo a lady.)
Derived forms
Antonyms
Translations
- English: wealthy person