Difference between revisions of "ajebutter"
Line 18: | Line 18: | ||
===Definition=== | ===Definition=== | ||
− | Person wey get money or come from house wey get money, wey no dey hustle for shingbain because sey im people get money. | + | Person wey get money or come from house wey get money, wey no dey hustle for [[shingbain]] because sey im people get money. |
+ | |||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
* {{ux|dv|E be '''ajebutter''' o.|(Egbokhare 2020, He/she is from a rich home. )}} | * {{ux|dv|E be '''ajebutter''' o.|(Egbokhare 2020, He/she is from a rich home. )}} |
Revision as of 13:57, 18 October 2020
Naija
Alternative forms
Etymology
From: Yoruba ājē, 'to eat' and English butter.
Pronunciation
- àdʒɛ̀bɔ́tà
Frequency
- Frequency in NSC treebank: 0
- Frequency rank in NSC treebank: inf
- Frequency in raw corpus: 1
- Frequency rank in raw corpus: 33727
Definition
Person wey get money or come from house wey get money, wey no dey hustle for shingbain because sey im people get money.
Noun
- E be ajebutter o. — (Egbokhare 2020, He/she is from a rich home. )
Adjective
Wen person no get liver to do sometin or e too dey fear fear
- Dat guy na ajebutter, common to toast girl e no fit. — (NSC_Shulammite 2020, He is too lily-livered to woo a lady.)
Derived forms
Antonyms
Translations
- English: wealthy person