Difference between revisions of "ajuwaya"
(→Naija) |
|||
Line 1: | Line 1: | ||
==Naija== | ==Naija== | ||
− | |||
− | |||
− | |||
===Etymology=== | ===Etymology=== | ||
− | + | From: English 'as you were'. (it is a military parlance bastardized form). | |
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
Line 10: | Line 7: | ||
<sm2>Pcm-ng-ajuwaya.f.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-ajuwaya.f.ogg</sm2> | ||
<sm2>Pcm-ng-ajuwaya.m.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-ajuwaya.m.ogg</sm2> | ||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
− | + | # na name wey dem dey call person wey dey do National Youth Service Corps member. | |
− | + | #:*{{ux|dv|See all di '''ajuwaya''' dem, white fouls. |(Egbokhare_2020. Look at these corps members, they are on white looking like a chicken.)}} | |
− | + | #:*{{ux|dv|Di '''ajuwaya''' dem remove dem hairdressing. |(NSC_Legbeti_2020. The corp members removed their caps in salute.)}} | |
− | + | #:*{{ux|dv|Di year I go do '''ajuwaya''' for dis life, I go do party o. |(NSC_Legbeti_2020. The year I am finally able to serve thiss country as a corper, i will surely celebrate.)}} | |
− | #: {{ux|dv|See all di '''ajuwaya''' dem, white fouls. |(Look at these corps | ||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | * | ||
− | |||
− | |||
− | * | ||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
− | * English: | + | * English: a National Youth Service Corps member. |
Revision as of 14:41, 7 December 2020
Naija
Etymology
From: English 'as you were'. (it is a military parlance bastardized form).
Pronunciation
- àdʒúwájà
Noun
- na name wey dem dey call person wey dey do National Youth Service Corps member.
- See all di ajuwaya dem, white fouls. — (Egbokhare_2020. Look at these corps members, they are on white looking like a chicken.)
- Di ajuwaya dem remove dem hairdressing. — (NSC_Legbeti_2020. The corp members removed their caps in salute.)
- Di year I go do ajuwaya for dis life, I go do party o. — (NSC_Legbeti_2020. The year I am finally able to serve thiss country as a corper, i will surely celebrate.)
Translations
- English: a National Youth Service Corps member.