Difference between revisions of "ajuwaya"

Line 9: Line 9:
  
 
===Noun===
 
===Noun===
* Wetin dem dey call person wey dey do National Youth Service Corps member.
+
* Wetin dem dey call person wey dey do National Youth Service Corps.
 
:*{{ux|dv|See all di '''ajuwaya''' dem, white fouls. |(Look at these corps members, they are all wearing white looking like chickens.)}}
 
:*{{ux|dv|See all di '''ajuwaya''' dem, white fouls. |(Look at these corps members, they are all wearing white looking like chickens.)}}
 
:*{{ux|dv|Di '''ajuwaya''' dem remove dem hairdressing. |(NSC_2020, The corp members removed their caps in salute.)}}
 
:*{{ux|dv|Di '''ajuwaya''' dem remove dem hairdressing. |(NSC_2020, The corp members removed their caps in salute.)}}

Revision as of 20:40, 13 February 2024

Naija

Etymology

From: English 'as you were'. (It is a military parlance bastardized form.)

Pronunciation

  • àdʒùwájà

Play Play

Noun

  • Wetin dem dey call person wey dey do National Youth Service Corps.
  • See all di ajuwaya dem, white fouls.  — (Look at these corps members, they are all wearing white looking like chickens.)
  • Di ajuwaya dem remove dem hairdressing.  — (NSC_2020, The corp members removed their caps in salute.)
  • Di year I go do ajuwaya for dis life, I go do party o.  — (NSC_2020, The year I am finally able to serve this country as a Corp member, i will surely celebrate.)

Translations

  • English: a National Youth Service Corps member.