Difference between revisions of "ajuwaya"

 
(2 intermediate revisions by the same user not shown)
Line 9: Line 9:
  
 
===Noun===
 
===Noun===
* Wetin dem dey call person wey dey do National Youth Service Corps member.
+
* Wetin dem dey call person wey dey do National Youth Service Corps.
:*{{ux|dv|See all di '''ajuwaya''' dem, white fouls. |(Egbokhare_2020. Look at these corps members, they are all wearing white looking like chickens.)}}
+
:*{{ux|dv|See all di '''ajuwaya''' dem, white fowls. |(Look at these corps members, they are all wearing white looking like chickens.)}}
:*{{ux|dv|Di '''ajuwaya''' dem remove dem hairdressing. |(NSC_2020, The corp members removed their caps in salute.)}}
+
:*{{ux|dv|Di '''ajuwaya''' dem remove dem hairdressing. |( The corp members removed their caps in salute.)}}
:*{{ux|dv|Di year I go do '''ajuwaya''' for dis life, I go do party o. |(NSC_2020, The year I am finally able to serve this country as a Corp member, i will surely celebrate.)}}
+
:*{{ux|dv|Di year I go do '''ajuwaya''' for dis life, I go do party o. |(The year I am finally able to serve this country as a Corp member, I will surely celebrate.)}}
  
 
====Translations====
 
====Translations====
 
* English: a National Youth Service Corps member.
 
* English: a National Youth Service Corps member.

Latest revision as of 20:42, 13 February 2024

Naija

Etymology

From: English 'as you were'. (It is a military parlance bastardized form.)

Pronunciation

  • àdʒùwájà

Play Play

Noun

  • Wetin dem dey call person wey dey do National Youth Service Corps.
  • See all di ajuwaya dem, white fowls.  — (Look at these corps members, they are all wearing white looking like chickens.)
  • Di ajuwaya dem remove dem hairdressing.  — ( The corp members removed their caps in salute.)
  • Di year I go do ajuwaya for dis life, I go do party o.  — (The year I am finally able to serve this country as a Corp member, I will surely celebrate.)

Translations

  • English: a National Youth Service Corps member.