Difference between revisions of "akamu"

m (Conversion script moved page Akamu to akamu: Converting page titles to lowercase)
Line 1: Line 1:
 
==Naija==
 
==Naija==
===Alternative forms===
 
* soltan 0.89 5, shimmers 0.88 7, ahah 0.88 25, formerly 0.88 5, chlamydia 0.88 5, nanu 0.88 7, 22-25 0.87 6, omagwa 0.87 5, acn 0.87 5
 
 
 
===Etymology===
 
===Etymology===
etymology:IgboIgbo
+
From: ''Igbo language''
 
 
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
 
* àkàmù
 
* àkàmù
Line 16: Line 12:
 
* Frequency in raw corpus: 9
 
* Frequency in raw corpus: 9
 
* Frequency rank in raw corpus: 8747
 
* Frequency rank in raw corpus: 8747
 
The word is used more in written texts than orally.
 
 
 
 
===Noun===
 
===Noun===
akamu: pap, laziness -- Definition in Naija?
+
#na food wey dem dey use corn make
 
+
#:*{{ux|dv|I dey like beans and '''akamu''' for morning. |(Egbokhare_2020. I do like eating beans and pap in the morning.)}}
 
+
#:*{{ux|dv|'''akamu''' na children food. |(NSC_Legbeti_2020. Pap is food for children not adult.)}}
# Egbokhare (frequency:Inf)
+
#na wetin dem dey call man wey no get power
#: {{ux|dv|1. I dey like beans and '''akamu''' for morning. |(I do not like eating beans and pap in the morning.)}}
+
#:*{{ux|dv|di man na '''akamu''' e be jare, see as woman cary am up knack am for ground gbosa. |(NSC_Legbeti_2020. The man is very lazy. A woman lifted him up and smatched him on the floor.)}}
#: {{ux|dv|'''Akamu''', see as woman beat big man like you. |(A lazy person. A woman beat a man like you.)}}
+
#:*{{ux|dv|Any girl wey marry man wey be '''akamu''' go suffer. |(NSC_Legbeti_2020. A girl married to a man who is not manly will suffer.)}}
# - (frequency:9)
+
#na when matter abi problem dey easy to solve
#: {{ux|dv|'''Akamu'''! |(ONI_23_Things-Don-Cost_DG__44, Pap...)}}
+
#: {{ux|dv|You say di girl no gree your matter? Ol'boy, na '''akamu''' issue be dat |(The girl has refused to date you? that is a small problem brother)}}
#: {{ux|dv|Na '''akamu''' issue? |(ONI_23_Things-Don-Cost_DG__43, Is it a pap issue ?)}}
+
#:*{{ux|dv|When God don ready to help person, village people wahala na '''akamu''' matter for am. |(NSC_Legbeti_2020. When God is ready to uplift a man,to eliminate ancestoral problem is quite easy for him.)}}
 
 
====Derived forms====
 
 
 
 
 
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====
* soltan 0.89 5, shimmers 0.88 7, ahah 0.88 25, formerly 0.88 5, chlamydia 0.88 5, nanu 0.88 7, 22-25 0.87 6, omagwa 0.87 5, acn 0.87 5
 
  
====Antonyms====
 
* soltan 0.89 5, shimmers 0.88 7, ahah 0.88 25, formerly 0.88 5, chlamydia 0.88 5, nanu 0.88 7, 22-25 0.87 6, omagwa 0.87 5, acn 0.87 5
 
  
 
====Translations====
 
====Translations====
* English: pap, laziness
+
* English: ''pap, laziness''

Revision as of 15:27, 7 December 2020

Naija

Etymology

From: Igbo language

Pronunciation

  • àkàmù

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 0
  • Frequency rank in NSC treebank: inf
  • Frequency in raw corpus: 9
  • Frequency rank in raw corpus: 8747

Noun

  1. na food wey dem dey use corn make
    • I dey like beans and akamu for morning.  — (Egbokhare_2020. I do like eating beans and pap in the morning.)
    • akamu na children food.  — (NSC_Legbeti_2020. Pap is food for children not adult.)
  2. na wetin dem dey call man wey no get power
    • di man na akamu e be jare, see as woman cary am up knack am for ground gbosa.  — (NSC_Legbeti_2020. The man is very lazy. A woman lifted him up and smatched him on the floor.)
    • Any girl wey marry man wey be akamu go suffer.  — (NSC_Legbeti_2020. A girl married to a man who is not manly will suffer.)
  3. na when matter abi problem dey easy to solve
    You say di girl no gree your matter? Ol'boy, na akamu issue be dat  — (The girl has refused to date you? that is a small problem brother)
    • When God don ready to help person, village people wahala na akamu matter for am.  — (NSC_Legbeti_2020. When God is ready to uplift a man,to eliminate ancestoral problem is quite easy for him.)

Synonyms

Translations

  • English: pap, laziness