akata
Naija
Etymology
From: Yoruba akata meaning wild cat
Pronunciation
- àkátá
Frequency
- Frequency in NSC treebank: 0
- Frequency rank in NSC treebank: inf
- Frequency in raw corpus: 5
- Frequency rank in raw corpus: 12088
Noun
Oyibo person wey papa papa come from Africa.
- Tolu be akata. — (Egbokhare_2020, Tolu is an African American.)
Related Forms
Synonyms
Translation
English: African-American
Adjective
- Woman wey marry akata man no fit make her husband Nigerian citizen. — (bbc__101141, A woman may not be able to make her African American husband become a Nigerian citizen.)
- Goment say e no get how dis akata kontries wan take chook mouth for Nigeria democracy as dem too dey practise democracy. — (bbc__54535, )
Related forms
Synonyms
Antonyms
Translations
- English: an African-American