jandon

Naija

Etymology

Pronunciation

d͡ʒàndón Play Play

Noun

  • Naija person wey be sey dem born for jand wey come Naija. Or Person wey dem born for Naija wey go jand con come back Naija.
  • You dey shout 'heyo' 'heyo', dey raise shoulder. You never even use your eye see plane. I no even sure sey jandon dey una family. Shut up go sleep abeg!  — (You are trying to speak like a foreigner, acting proud. You haven't even seen an airplane with your eyes. I'm not even sure anyone in your family has lived abroad. Shut up!)
  • Correct jandon dey soft naw. I no understand di jand wey you go o. Abi na Gwagwalada you go pem dey tell guys sey you jand. You no black like dis before naw.  — (A person who has really lived abroad looks good. I don't understand why your abroad experience is difference. Or did you go to Gwagwalada and lie that you went abroad? You were not this dark before.)

Related Forms

Synonym

akata

Translation

  • English: Person who has lived/lives abroad