akube

Naija

Etymology

Unknown

Pronunciation

  • àkúbè

Play Play

Noun

  • Cloth wey be grade one for second hand wey dem don use for obodo oyibo.
My trouser na akube o.  — (NSC_Tella_2020, My trouser is indeed a second hand.)


Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: a second hand clothing.