Difference between revisions of "alarm"
Line 24: | Line 24: | ||
===Verb Phrase=== | ===Verb Phrase=== | ||
'''Alarm blow''' | '''Alarm blow''' | ||
− | Sey [[yawa]] gas for place or for person. | + | #Sey [[yawa]] gas for place or for person. |
− | :*{{ux|dv|Dis attacks dey worse more more, | + | :*{{ux|dv|Dis attacks dey worse more more, even with di '''alarm''' wey di governor blow. |(bbc__1958, The attacks became worse despite the fact that the governor sounded an alarm.)}} |
:*{{ux|dv|Bros, alarm dey blow for we country o. Bros, '''alarm''' dey blow for my side o. |(Egbokhare__2020, Brother, things are very difficult in our country. I am broke.)}} | :*{{ux|dv|Bros, alarm dey blow for we country o. Bros, '''alarm''' dey blow for my side o. |(Egbokhare__2020, Brother, things are very difficult in our country. I am broke.)}} | ||
:*{{ux|dv|E take di decision to report say na false '''alarm''' and e no report to im superiors. |(bbc__45677, He did not consider the disturbing report he received as credible and so decided not to report the matter to his superiors.)}} | :*{{ux|dv|E take di decision to report say na false '''alarm''' and e no report to im superiors. |(bbc__45677, He did not consider the disturbing report he received as credible and so decided not to report the matter to his superiors.)}} | ||
'''Raise alarm''' | '''Raise alarm''' | ||
− | #:{{ux|dv| | + | #Make person hala sey [[yawa]] don gas. |
− | + | :*{{ux|dv|Authorities raise '''alarm''' on Monday 18 September. |(bbc__18071, There was bedlam raised by the authorities on Monday 18 September.)}} | |
+ | :*{{ux|dv|Na so Faruk raise '''alarm''' wey come make plenty neighbours gada for di house wey di attack for happun. |(bbc__71827, Faruk caused an uproar that )}} | ||
− | |||
− | |||
− | |||
====Synonyms==== | ====Synonyms==== | ||
* severe hunger, being financially down | * severe hunger, being financially down |
Revision as of 15:38, 1 December 2020
Naija
Etymology
From: English alarm
Pronunciation
- àlâm
Frequency
- Frequency in NSC treebank: 0
- Frequency rank in NSC treebank: inf
- Frequency in raw corpus: 82
- Frequency rank in raw corpus: 2363
Noun
- Di time wey dey make noise.
- Set di alarm to di time you wan your pikin to wake up, come put am ontop table wey far small from where im dey sleep. — (bbc__88055, Set the alarm and place it some distance away from the child.)
- NASA bin get only 65 minutes of beta weather to take launch, but by di time wey dem check di alarm finish, di time don pass. — (bbc__69351, NASA missed the alarm set to signal the best timing and weather to launch to space.)
- Na sey person warn person
- Dis happun afta dem fail to fly am on Saturday wen one last-minute alarm make di agency to miss dia 65-minute weather window. — (bbc__40704, It happened after they aborted the flight on Saturday because of a last-minute warning that made them miss out on the 65-minute grace period.)
- Oga Gambo explain say wen police bin get di alarm of di kidnap, dem bin pursue dem reach kwosanda junction come exchange fire with dem. — (bbc__76635, Mr Gambo said that when the police got the warning they initially chased them to Kwosanda junction and exchanged fire.)
Verb Phrase
Alarm blow
- Sey yawa gas for place or for person.
- Dis attacks dey worse more more, even with di alarm wey di governor blow. — (bbc__1958, The attacks became worse despite the fact that the governor sounded an alarm.)
- Bros, alarm dey blow for we country o. Bros, alarm dey blow for my side o. — (Egbokhare__2020, Brother, things are very difficult in our country. I am broke.)
- E take di decision to report say na false alarm and e no report to im superiors. — (bbc__45677, He did not consider the disturbing report he received as credible and so decided not to report the matter to his superiors.)
Raise alarm
- Make person hala sey yawa don gas.
- Authorities raise alarm on Monday 18 September. — (bbc__18071, There was bedlam raised by the authorities on Monday 18 September.)
- Na so Faruk raise alarm wey come make plenty neighbours gada for di house wey di attack for happun. — (bbc__71827, Faruk caused an uproar that )
Synonyms
- severe hunger, being financially down
Antonyms
Translations
- English: severe hunger, being financially down