yawa

Naija

Etymology

From: Hausa yawa

Pronunciation

  • jáwá

Play Play

Noun

  • Wetin happen wey fit cause gbege.
  • Yawa don gas for my area.  — (Crisis has erupted in my area.)
  • All dis one wey we dey talk, na yawa.  — (NST_cleaned__26061, All these things we are deliberating on are problems.)
  • Why yawa full many marriage nowadays be say di man and woman no trust deirsef again.  — (Many marriages are in trouble today because trust is missing.)
  • Why yawa dey always find Dino Melaye?  — (bbc__100706, Why is Dino Melaye always in trouble?)

Synonyms

Translations

  • English: crisis, problem, trouble