Difference between revisions of "alarm"

Line 23: Line 23:
  
 
===Verb Phrase===
 
===Verb Phrase===
'''alarm blow'''
+
'''Alarm blow'''
Sey dem make noise about someting.  
+
Sey [[yawa]] gas for place or for person.
 +
:*{{ux|dv|Dis attacks dey worse more more, evem with di '''alarm''' wey di governor blow. |(bbc__1958, The attacks became worse despite the fact that the governor sounded an alarm.)}}
 +
:*{{ux|dv|Bros, alarm dey blow for we country o. Bros, '''alarm''' dey blow for my side o. |(Egbokhare__2020, Brother, things are very difficult in our country. I am broke.)}}
 
:*{{ux|dv|E take di decision to report say na false '''alarm''' and e no report to im superiors. |(bbc__45677, He did not consider the disturbing report he received as credible and so decided not to report the matter to his superiors.)}}
 
:*{{ux|dv|E take di decision to report say na false '''alarm''' and e no report to im superiors. |(bbc__45677, He did not consider the disturbing report he received as credible and so decided not to report the matter to his superiors.)}}
 
+
'''Raise alarm'''
 +
#:{{ux|dv|For Twitter, Nigerians don react to di '''alarm''' wey Mr Yakasai raise, and also drop advise on top how people fit dodge di fake Coartem. |(bbc__50747, )}}
 
====Related forms====
 
====Related forms====
[[raise alarm]]
 
:*{{ux|dv|Bros, alarm dey blow for we country o. Bros, '''alarm''' dey blow for my side o. |(Egbokhare__2020, Brother, there is hunger in the country. Bros, I am financially down.)}}
 
:*{{ux|dv|On Wednesday, dia Minister for Solidarity and Health, Agnès Buzyn, defend the gofment against accuse say dem just dey blow false '''alarm'''. |(bbc__77832, __no translation__)}}
 
#:{{ux|dv|Dis attacks dey worse more more, evem with di '''alarm''' wey di governor blow. |(bbc__1958, __no translation__)}}
 
#:{{ux|dv|For Twitter, Nigerians don react to di '''alarm''' wey Mr Yakasai raise, and also drop advise on top how people fit dodge di fake Coartem. |(bbc__50747, __no translation__)}}
 
  
 
:*{{ux|dv|Authorities raise '''alarm''' on Monday 18 September. |(bbc__18071,  )}}
 
:*{{ux|dv|Authorities raise '''alarm''' on Monday 18 September. |(bbc__18071,  )}}

Revision as of 18:26, 30 November 2020

Naija

Etymology

From: English alarm

Pronunciation

  • àlâm

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 0
  • Frequency rank in NSC treebank: inf
  • Frequency in raw corpus: 82
  • Frequency rank in raw corpus: 2363

Noun

  1. Di time wey dey make noise.
    Set di alarm to di time you wan your pikin to wake up, come put am ontop table wey far small from where im dey sleep.  — (bbc__88055, Set the alarm and place it some distance away from the child.)
    NASA bin get only 65 minutes of beta weather to take launch, but by di time wey dem check di alarm finish, di time don pass.  — (bbc__69351, NASA missed the alarm set to signal the best timing and weather to launch to space.)
  2. Na sey person warn person
    Dis happun afta dem fail to fly am on Saturday wen one last-minute alarm make di agency to miss dia 65-minute weather window.  — (bbc__40704, It happened after they aborted the flight on Saturday because of a last-minute warning that made them miss out on the 65-minute grace period.)
    Oga Gambo explain say wen police bin get di alarm of di kidnap, dem bin pursue dem reach kwosanda junction come exchange fire with dem.  — (bbc__76635, Mr Gambo said that when the police got the warning they initially chased them to Kwosanda junction and exchanged fire.)

Verb Phrase

Alarm blow Sey yawa gas for place or for person.

  • Dis attacks dey worse more more, evem with di alarm wey di governor blow.  — (bbc__1958, The attacks became worse despite the fact that the governor sounded an alarm.)
  • Bros, alarm dey blow for we country o. Bros, alarm dey blow for my side o.  — (Egbokhare__2020, Brother, things are very difficult in our country. I am broke.)
  • E take di decision to report say na false alarm and e no report to im superiors.  — (bbc__45677, He did not consider the disturbing report he received as credible and so decided not to report the matter to his superiors.)

Raise alarm

  1. For Twitter, Nigerians don react to di alarm wey Mr Yakasai raise, and also drop advise on top how people fit dodge di fake Coartem.  — (bbc__50747, )

Related forms

  • Authorities raise alarm on Monday 18 September.  — (bbc__18071, )
  • Na so Faruk raise alarm wey come make plenty neighbours gada for di house wey di attack for happun.  — (bbc__71827, __no translation__)
  • IAAF bin no raise alarm immediately wen di mata happun, wen dem finally send message to Nigeria, di money mata turn to 'its coming.'  — (bbc__57066, __no translation__)

Synonyms

  • severe hunger, being financially down

Antonyms

Translations

  • English: severe hunger, being financially down