alarm

Revision as of 12:35, 2 December 2020 by 154.66.38.140 (talk)

Naija

Etymology

From: English alarm

Pronunciation

  • àlâm

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 0
  • Frequency rank in NSC treebank: inf
  • Frequency in raw corpus: 82
  • Frequency rank in raw corpus: 2363

Noun

  1. Di time wey dey make noise.
    Set di alarm to di time you wan your pikin to wake up, come put am ontop table wey far small from where im dey sleep.  — (bbc__88055, Set the alarm and place it some distance away from the child.)
    NASA bin get only 65 minutes of beta weather to take launch, but by di time wey dem check di alarm finish, di time don pass.  — (bbc__69351, NASA missed the alarm set to signal the best timing and weather to launch to space.)
  2. Na sey person warn person
    Dis happun afta dem fail to fly am on Saturday wen one last-minute alarm make di agency to miss dia 65-minute weather window.  — (bbc__40704, It happened after they aborted the flight on Saturday because of a last-minute warning that made them miss out on the 65-minute grace period.)
    Oga Gambo explain say wen police bin get di alarm of di kidnap, dem bin pursue dem reach kwosanda junction come exchange fire with dem.  — (bbc__76635, Mr Gambo said that when the police got the warning they initially chased them to Kwosanda junction and exchanged fire.)

Translations

  • English: Alarm, Warning

Verb Phrase

Alarm blow

Sey yawa gas for place or for person.

  • Dis attacks dey worse more more, even with di alarm wey di governor blow.  — (bbc__1958, The attacks became worse despite the fact that the governor sounded an alarm.)
  • Bros, alarm dey blow for we country o. Bros, alarm dey blow for my side o.  — (Egbokhare__2020, Brother, things are very difficult in our country. I am broke.)
  • E take di decision to report say na false alarm and e no report to im superiors.  — (bbc__45677, He did not consider the disturbing report he received as credible and so decided not to report the matter to his superiors.)

Raise alarm Make person hala sey yawa don gas.

  • Authorities raise alarm on Monday 18 September.  — (bbc__18071, There was bedlam raised by the authorities on Monday 18 September.)
  • Na so Faruk raise alarm wey come make plenty neighbours gada for di house wey di attack for happun.  — (bbc__71827, Faruk caused an uproar after he had been attacked and that attracted many neighbours to his house.)

Translations

  • English: to cause bedlam