Difference between revisions of "alert"

Line 11: Line 11:
  
===Noun===
 
===Noun===
 +
# [[Sms]] sey money don enter person account.
 
:*{{ux|dv|Di part way I like pass for ''Godwin'' song na dat part we e sey I don get '''alert'''. |(NSC_Odirin_2020, My favorite part of the lyric in the track ''Godwin'' is the point the musician says "his account has been credited".)}}
 
# Money
 
:*{{ux|dv|Na new month we dey and oga never still send '''alert'''. |(NSC_Odirin_2020, It's a new month but our boss has not paid our salaries.)}}
 
:*{{ux|dv|Na new month we dey and oga never still send '''alert'''. |(NSC_Odirin_2020, It's a new month but our boss has not paid our salaries.)}}
  
Revision as of 12:19, 10 November 2020

Naija

Etymology

From: English alert

Pronounciation

âlàt

Definition

Sms for person phone sey money don enter person account.

Noun

  1. Sms sey money don enter person account.
  • Di part way I like pass for Godwin song na dat part we e sey I don get alert.  — (NSC_Odirin_2020, My favorite part of the lyric in the track Godwin is the point the musician says "his account has been credited".)
  1. Money
  • Na new month we dey and oga never still send alert.  — (NSC_Odirin_2020, It's a new month but our boss has not paid our salaries.)

Verb

  1. .  — (NSC__Odirin 2020 )

Noun

kolo: to be crazy -- Definition in Naija?

  1. (frequency:Inf)
    E don dey kolo o.  — Egbokhare _2020, He/she has gone crazy.
    and di place where dem dey care for pipul wey no well, those wey don old or those wey dey kolo;  — (hildrights__1372, __no translation__)
    place where dem dey care for pipul wey no well, those wey don old or those wey dey kolo;* as dem arrest pikin as e dey dis Act for dis part—  — (hildrights__1108, __no translation__)